
A Nigerian lady has stirred reactions online after sharing how the phrase “reduce your voice, I don’t want my neighbours to hear” unexpectedly touched her heart, joking that the neighbours should kindly go and sleep 😭💔
Social media users are already debating if it’s sweet, romantic, or a red flag 🤔😂






Is the song that emotional?
Chai 😭
Was she singing “EKUWEME? X
I’m lost abeg🤣🤣🤣
That’s what I tell my girlfriend yesterday that girl no even answer me she 🤣
Sometimes I wonder why women shout on top wetin dey sweet them
First of all, wetin Dey touch your heart?
Talk fast before I throw judgement
E come be like say anytime you tell them to reduce voice na that time them go swallow speaker.
It’s too early to talk about this…
You no dey go church😒😒😒
The problem is, For someone planning to go to church, I understood this post too quickly!
Everyday you have to fight harder to make heaven😩
Unna nor dey respect the sabbath day again??😂
Wetin be this one like this,wey 7 never even knack
You sha no wan make i enter heaven