Submit Post
Date: January 29, 2026 4:15 am. Number of posts: 1,517. Number of users: 2,950.

A Nigerian man advised people to be cautious in 2026


A Nigerian man has advised people to be cautious in 2026, warning them not to let “Happy New Year” messages become an excuse for old flames or unwanted connections to re-enter their lives. 👀😌

Source

NTL
10 Comments
  1. Akinsanya Oluwadamilare Ajewole January 1, 2026 at 8:32 pm

    You go hear dem say behold old things has passed away and the new thing shall begin

  2. U no quick talk bro

  3. Ahh, three of my ex girls don win my heart again. I nor dey hear you abeg

  4. Nobody even wish me happy new year, dem say dem want avoid me dis year say my mouth no good😒😒😒

  5. Thank you Victor. A reminder for the gullible ones.

  6. It’s nothing

    Some may send it without any ulterior motive, na that, “i don miss this person” feelings go make you start dey misbehave.

  7. E don quick me do transfer. Chai and I say I no go be simp this year oh! 🤔

  8. U see this year,, that Aura for Aura, Afang for Afang, Egusi for Egusi,,I no dey do o

    Like this I loyal,I humble, in short I succumb….

  9. Especially if they want to beg for money or favours

  10. Una nor quick talk!
    She have lured me back again 😏😏

    Leave a reply

    Nigeria's Fast-Growing Online Forum for News & Discussions
    Logo
    1