
A Nigerian man has advised people to be cautious in 2026, warning them not to let “Happy New Year” messages become an excuse for old flames or unwanted connections to re-enter their lives. 👀😌

A Nigerian man has advised people to be cautious in 2026, warning them not to let “Happy New Year” messages become an excuse for old flames or unwanted connections to re-enter their lives. 👀😌

You go hear dem say behold old things has passed away and the new thing shall begin
U no quick talk bro
Ahh, three of my ex girls don win my heart again. I nor dey hear you abeg
Nobody even wish me happy new year, dem say dem want avoid me dis year say my mouth no good😒😒😒
Thank you Victor. A reminder for the gullible ones.
It’s nothing
Some may send it without any ulterior motive, na that, “i don miss this person” feelings go make you start dey misbehave.
E don quick me do transfer. Chai and I say I no go be simp this year oh! 🤔
U see this year,, that Aura for Aura, Afang for Afang, Egusi for Egusi,,I no dey do o
Like this I loyal,I humble, in short I succumb….
Especially if they want to beg for money or favours
Una nor quick talk!
She have lured me back again 😏😏