
A relationship take gaining traction online highlights the value of dating people whose lives don’t revolve around constant outings or alcohol. 💭
According to the post, when you find someone grounded and intentional — hold on to them.
Do you agree? 🤔
#RelationshipTalk #DatingConversations #LifeValues #Instablog9jaVibes







No friends
Just one bottle of beer very occasionally
We dey here
Real
That’s why I always get cheated on cus I just have you alone 💔💔🥹
Them dey scarce
Sometime I feel like something is following me ,I really don’t know how to keep company of friends..
True talk, this one na fact nowadays. 💭
These days, everywhere you look, na outing, club, party, drink—like life just dey happen for social media. But if you see person wey grounded, focused, and no dey rush life just to flex, that person na rare gem. Relationships wey last, na those wey dey built on sense, values, and real connection, no be just chasing enjoyment.
So my advice? If you see person like that, no let am waka, because intentional, steady love na real luxury for today’s world.
Akinbunmi Akinsola Akinde
It’s real
I’m one of dem
Na why I be me and my babe be national treasure to each other, the only enjoyable life we have is work and us spending time together.
Friends? Yes!
But no alcohol too?
As in, no friends and no alcohol??
Run oo